Lyrics Kcee – “Boo” ft. Tekno

STREAM/DOWNLOAD MP3 Kcee Ft. Tekno – Boo Lyrics Intro It`s krizbeat the drummer boy Pre-Chorus  Tekno Everytime I see you you, (you you) E be like you turn me to mumu, aih Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh E dey fishy oh, e dey fishy oh Chorus  Kcee Aga show me abeg […] The post Lyrics Kcee – “Boo” ft. Tekno appeared first on tooXclusive.

Jul 29, 2024 - 16:45
Lyrics Kcee – “Boo” ft. Tekno

width=597

STREAM/DOWNLOAD MP3

Kcee Ft. Tekno – Boo Lyrics

Intro
It`s krizbeat the drummer boy

Pre-Chorus  Tekno
Everytime I see you you, (you you)
E be like you turn me to mumu, aih
Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh
E dey fishy oh, e dey fishy oh

Chorus  Kcee
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh
If I see you for road oh, you must to tell me your name
Eh eh eh
If I see you for Church oh, you must to pray for me oh

Verse 1 Kcee
Looking yansh, killy goat, baby girl you rock the boat
Love the way your body banging
Baby don`t you leave me hanging, aki aki alcohol
Baby shaki shaki all, anything e cost I go pay
Baby say today na today eh

Pre-Chorus Tekno
Everytime I see you you, (you you)
E be like you turn me to mumu, ah
Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh
E dey fishy oh, e dey fishy oh

Chorus  Kcee
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh
If I see you for road oh, you must to tell me your name
Eh eh eh
If I see you for Church oh, you must to pray for me oh

Verse 2
Baby girl your body banging, you are so beautiful na
Girl I wanna see you dancing, you are so colourful na
I like the way that you whine, I like the way your body go slow
Baby girl you be mine, come roll for you guy

Chorus
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e
If I see you for roadi o, you must to tell me your name
Eh, Eh Eh eh
If I see you for churchi o, you must to pray for me o

The post Lyrics Kcee – “Boo” ft. Tekno appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow

Naijamerit Welcome to a world where curiosity meets clarity, where stories unfold like chapters in a book of life. Join me as we unravel the secrets, share the moments, and dive into the extraordinary. This is not just a blog—it's a journey through the tapestry of human experience. Are you ready to explore? We love you, read our content and subscribe. Naijamerit to the World...