Korede Bello & Don Jazzy – Minding My Business Lyrics

Minding My Business Lyrics by Korede Bello & Don Jazzy Korede Bello, oh-oh, yeah (yea) It’s Don Jazzy again Normally, normally Dem no dey see me for party I dey sip my tea, protect my peace I no dey send nobody Energy, energy E dey show for your body When you call on me like […] The post Korede Bello & Don Jazzy – Minding My Business Lyrics appeared first on tooXclusive.

Jul 31, 2024 - 05:00
Korede Bello & Don Jazzy – Minding My Business Lyrics

Minding My Business Lyrics by Korede Bello & Don Jazzy

Korede Bello, oh-oh, yeah (yea)
It’s Don Jazzy again
Normally, normally
Dem no dey see me for party
I dey sip my tea, protect my peace
I no dey send nobody
Energy, energy
E dey show for your body
When you call on me like do-re-mi
Oya, fa m? mí, baby
Moti ready (okay)
Padi mi lo ? ?e party (na me)
Àw?n girls w?n júbàdi (yeba)
Ta lo s? p’o ti pari? (Kole pari o)
Na dem sabi, ko ma so katikati
Anything wey dem like, anything wey dem want to say
Ko d? kan mi o
We get money for rainy days
Every day, we celebrate
If you dey pray make I fail
I dey pray for you
My lawyer dey win any case
So, whether you’re mad or you craze
I no dey follow you race
I dey my own dey
Minding my business, minding my business, oh
Na the work wey dey pay me, oh
I dey face on a daily oh
Minding my business, minding my business, oh
I just dey my Cabana
I no like wahala
Minding my business, minding my business, oh
I dey gather my rabba
I no want your palava
Minding my business, minding my business, oh
Korede Bello and Don Jazzy
You see for the community, I comport
And when dem call up on me, I support
Some kind things I no dey disappoint
If e never reach you, then make you wait your turn
Moving with security is a must
‘Cause some people dey wey their head dey touch
Anything I do you no say dem must talk
Santa Claus, ?ga Elon Musk of course o
We get money for rainy days
Every day, we celebrate
If you dey pray make I fail
I dey pray for you
My lawyer dey win any case
So, whether you’re mad or you craze o
I no dey follow you race o
I dey my own dey
Minding my business, minding my business, oh
Na the work wey dey pay me, oh
I dey face on a daily oh
Minding my business, minding my business, oh
I just dey my Cabana
I no like wahala
Minding my business, minding my business, oh
I dey gather my rabba
I no want your palava
Minding my business, minding my business, oh

The post Korede Bello & Don Jazzy – Minding My Business Lyrics appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow

Naijamerit Welcome to a world where curiosity meets clarity, where stories unfold like chapters in a book of life. Join me as we unravel the secrets, share the moments, and dive into the extraordinary. This is not just a blog—it's a journey through the tapestry of human experience. Are you ready to explore? We love you, read our content and subscribe. Naijamerit to the World...